Download Music Mp3- Mercy Chinwo – Sure Thing Video & Lyrics

Download Music Mp3- Mercy Chinwo – Sure Thing Video & Lyrics

Mercy Chinwo drops another single, titled “Sure thing”

Download, and enjoy!!

DOWNLOAD = Sure_Thing by Mercy_Chinwo MP3

SURE THING – MERCY CHINWO Lyrics

 …

Oh aye bada abe

Oh aye bada abe

And even if you do dada aye

Na the sure thing to do

When God put song for your mouth oh

And melody in your heart oh oh

Give am thanks oh

Cos na the sure thing to do

When God put song for your mouth oh

Oh oh oh in your heart oh oh

Give am thanks oh

Cos na the sure thing to do

If I tell you story,

You sef you no go believe

Na the thing wey I see

Na why I dey yarn you tori

Everything wey I get oh

No be by power na by Him grace oh

Na why I dey always give am praise oh

Cos na the sure thing to do

This God don put song for my mouth oh

And melody in my heart oh

(Give am thanks oh

Cos na the sure thing to do)

As God put song for your mouth oh

And melody in your heart oh oh

(Give am thanks oh

Cos na the sure thing to do)

Oh aye bada abe

Oh aye bada abe

And even if you do dada aye

Na the sure thing to do

The sure thing to do na to give am praise

For the one wey Him been do

The one wey Him dey do

The one wey e dey about to do

Whether e good or bad oh (praise am)

In lack and plenty (praise am)

For all the testimonies, praise am oh

Na the sure thing to do

As you buy motor (praise am)

As you build your house oh (praise am)

As level change oh, praise am oh

Na the sure thing to do

(Give am thanks oh

Cos na the sure thing to do)

You say, you say, you say, you say, you say, you say, ah

Sure thing, sure thing, sure thing

(aye rororo, aye rororo, aye rororo)

Sure thing oh oh oh oh oh oh

(aye rororo, aye rororo, aye rororo)

Aye rororororororororo

(aye rororo, aye rororo, aye rororo)

Sure thing, sure thing, sure thing

(aye rororo, aye rororo, aye rororo)

Make you always dey give am glory

(aye rororo, aye rororo, aye rororo)

Cos na only Him deserve am

(aye rororo, aye rororo, aye rororo)

When you build your house oh

Give am all the glory

So e go dey do more oh oh oh oh, aye

Aye rorororororororororo, aye rorororo

I go dey always thank am

Oya, praise am, praise am, praise am

 

 

Leave a Reply