Download Music Mp3- Frank Edwards – Oyege Video & Lyrics

Download Music Mp3- Frank Edwards – Oyege Video & Lyrics Based on high demand, your number one entertainment website provides this gospel song, “Oyege” by frank edwards to you Download, and enjoy!!

DOWNLOAD = Oyege by Frank Edward MP3

   
Frank Edwards – Oyege Lyrics
I’ve my own favor miracle overwhelm me nowUh na na na turn upMy God is a very big GodHe no dey fail oh he no dey lieIf he talk am he don do am ohThat is why we dey praise am uh uh na na naThe things wey give us papa uh uh na na naNa him we dey bring am so uh uh na na naPapa you no dey fail uh uh na na naI will praise you in a RockTown way
Oyege yege yege ah ehOyege yege ege ah ehOyege yege ege ah ehOyege ege yege ah ehOh na na na
Oya carry the problem comeMy father is on and able you know what I meanAh mo sho ori reJehova talk and doPlenty miracle everywhereGoodness and mercy follow me ohOnye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege ege ah ehOyege yege yege ah eh
Everywhere I go dem dey call my nameSay this boy you be super star ohI dey tell them sey no be me do amNa baba God be the super star ohOri mi yeh nah confirm ohAnointing yaga for my head ohJesus no body be like youMe I go praise you for ever moreOnye oma meh you do well for meGoodness and mercy follow me ohOnye amuma Elijah ehOya make we begin dey praise am eh
Oyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege Yege yege ah eh
Life no dey two make you live am wellEveryday you wake make you thank God ohIf no be God you for don jam mottoIgwe we dey praise your namePlenty miracles every whereGoodness and mercy follow me ohOnye amuma Elijah ehOya make we begin dey praise am eh
Oyege yege yege ah ehOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah eh turn it upOyege yege yege ah ehOyege yege yege ah eh oyege yegeOyege yege yege ah eh oyege yegeOyege yege yege ah eh oyege yegeOyege yege ege ah eh oyege yegeIben neh benObit rokoNjaraghigere keneka kenechukwu