Download Music Mp3- Frank Edwards – Jesus Video & Lyrics

Download Music Mp3- Frank Edwards – Jesus Video & Lyrics Frank Edwards delivered another tune titled “Jesus.” the single “Jesus By Frank Edwards” is out now! Rocktown Boss, Frank Edwards discharges spic and span single “Jesus” the blessed music serve took to his Instagram record to share the disclosure about his single. He said.

 
 

Download, and enjoy!!

DOWNLOAD = Jesus by Frank Edward MP3

 

Lyrics Jesus – Frank Edwards

INTRO

Hehehehehehe Guy

You do like to argue

I say na Jesus bi de biggest name

You dey follow me dey argue

Weti you know

Na that okyikya(?) Tarapi(?) wey dey for your father compound make you dey talk anyhow

Calm down ooo Na Jesus ooo

Verse 1

I go shout your name to the ends of the earth make dey hear

If dey no want they must want

if dey no know they must know

Jesus!

I go sing your praise to the ends of the earth make dey hear

If they no gree dey must gree

Not be by power but by the Spirit

Dem say make I comot Jesus From my song

I tell dem no no no

I tell dem lie lie

make you go your way make I go my way

Jesus is King

Jesus is Lord

Jesus is champion

Jesus is the reason why

He’s the reason why I sing

CHORUS

Incredible Incredible (Incredible God oo)

Dependable Dependable (Dependable God oo )

Unchangeable Unchangeable( Unchangeable God oo)

Unbeatable Unbeatable (Unbeatable God )

(Yeye eh

You’re Bigger than what the people say ehhh

Ebube

And Nobody fit to do pass you eh)Twice

Verse 2

Oya Tell me tell me tell me

if I no worship the King Of Kings

Wetin I gain

My Brother tell me tell me tell me

If I comot Jesus from my Song

Wetin I gain

O why o why o why o

Why you want reject the King of Kings

Sey dem never tell you say na fire dey the repercussion

no go carry devil trouble for your head

Jesus is King

Jesus is Lord

Jesus is champion

Jesus is the reason why

He’s the reason why I sing

CHORUS (2x)

Incredible Incredible (Incredible God oo)

Dependable Dependable (Dependable God oo )

Unchangeable Unchangeable( Unchangeable God oo)

Unbeatable Unbeatable (Unbeatable God )

(Yeye eh

You’re Bigger than what the people say ehhh

Ebube

And Nobody fit to do pass you eh)Twice